Рекомендуем
Stonebwoy - Ololo (feat. Teni)

Stonebwoy - Ololo (feat. Teni)

Исполнитель:Stonebwoy
Название:Ololo (feat. Teni)
Время:02:43
Размер:2.51
Качество:125kbps
Рейтинг:
(голосов: 0)

Текст песни:
Wo yo yo yo yo ooo
I pappy yei
We must tell 'em one more time say

Even if them gather gather
Them know say you be badda badda yei
Pounds and dollar, dollar
You dey spend and fuck your colour colour

Ɔdɔyewu fa w'akoma ma me
Fa bɛ ma me na me kyerɛ w'ase
Sɛm bɛn na meka ma woti m'ase
Fa me bokɔbokɔ na me nti w'ase ɛɛ
Na me nti w'ase
Girl I wan you know since you come my way
Is like a'masaca, inna ma head
Adey see you for dream, ano dey fi bed oo

Ololo Ololo Ololo
Girl I wanna give you my lololove
Ololo Ololo
Come, make you try my lololove

Ololo Ololo Ololo(wo yo wo yo)
Girl I wanna give you my lololove (love)
Ololo Ololo (Ololo)
Come, make you try my lololove

Maga if I see you with Yvonne Nelson
Yawa go dey (yawa go dey)
See you with Genevieve
Yawa go dey
'Cause you know say me wanna give you my love (love)
I wanna show you the world (world)
I wanna ride down with you. Baby give me your money to baby I wan' you
Yei aa yei aa yei
Baby carry me go Tema oo
Le mesulemuntalee
Party di hole eeii
Tell me maga you no give you loloko
Me ano go fi give foko
Abi?
Me ano go give foko

Ololo Ololo Ololo
Girl I wanna give you my lololove
Ololo Ololo
Come, make you try my lololove

Ololo Ololo Ololo
Girl I wanna give you my lololove
Ololo Ololo (Ololo)
Come, make you try my lololove

The one way I get be original
No go play you old school like final
And anything way you say be de final
And you be the cord to my spinal oo
Fine lady yie
Na sɛ asɛm bi na m'anka ne yie mpo a
You no go fi to contaminate
Me ne wo ntɛm deɛ, love no be hate

Ololo Ololo Ololo
Girl I wanna give you my lololove
Ololo Ololo
Come, make you try my lololove

Ololo Ololo Ololo
Girl I wanna give you my lololove
Ololo Ololo (Ololo)
Come, make you try my lololove

Ololo Ololo Ololo(wo yo wo yo)
Girl I wanna give you my lololove (love)
Ololo Ololo (Ololo)
Come, make you try my lololove

The most wanted mix
Показать полностью
Комментарии:
Добавить комментарий
А-я A-z 0-9
MUZONOV - Портал о музыке
Музонов.нет! Скачать музыку бесплатно в формате MP3 - Скачать песни бесплатно онлайн - Слушать музыку без регистрации. Информационный портал о музыке MUZONOV.NET - это актуальные и интересные музыкальные новости, коллекция новой и лучшей музыки, текстов песен, альбомов, клипов и музыкальных сборников. Музыка - значит MUZONOV!
Группой крупнейших российских правообладателей авторских и смежных прав, а именно: ООО «НЦА», ООО «ЛенГрад», ООО «Креатив Медиа», ООО «Новый мир», ООО «Медиалайн», ООО «Диджитал Прожект» и другими, в рамках заключенных с ООО «АдвМьюзик» лицензионных соглашений, вэб-сайтам https://muzonovs.ru https://muzonov.net предоставлены разрешения на использование музыкального контента, принадлежащего данным Правообладателям, способом доведения до всеобщего сведения в цифровой форме через Интернет. Вместе с тем, ООО «АдвМьюзик» не является владельцем, администратором или хостинг-провайдером сайта, не размещает, и не влияет на размещение на сайте любых авторских произведений и фонограмм.